Patoranking, Magnito - As I Get Money

Песня "As I Get Money" - исполнителя Patoranking, Magnito - скачать в mp3 или слушать бесплатно.

Длительность: 3:21

Размер: 4.8Mb

Прослушано: 60

Жанр:Африканская

Клип к песне As I Get Money




Текст песни

as I get money ehn
I con start to enjoy
I open my company all my village people na him I employ
everybody wey know me before con dey call me oga bon boy
I marry my girlfriend e no reach two weeks na him she born boy
as I get money ehn
I sign big footballer
I sign mickel obi
I no ask am how much
I paid him in dollars
there is nothing money cannot do I made Merci goalkeeper for gunners
if I write exam I no dey border again
I don’t care if I come last
as I get money ehn
I call my landlord
I tell am to tell me the cost of him properties just in one word
my broda panto
as I get my own money I begin to diet
I want to become the next mertusela
am not ready to die yet
a hundred and fifty years is not too much and that is my target
raba eh raba raba eh
as I get money ehn
I start to import
all the ugly girls wey dey lekki phase one I start to export

Показать текст

Треки исполнителя

Particula (feat. DJ Maphorisa, Nasty C, Ice Prince, Patoranking & Jidenna)

Major Lazer,DJ Maphorisa,Nasty C,Ice Prince,Patoranking,

3:24
Omene

Magnito

2:40
Chalice (Africa Remix)

Donae'O,Sarkodie,Patoranking

3:19
Importer

Lonna,Magnito

2:49
RUN AWAY

Magnito

2:44
Shakara

Magnito

5:50

Популярные треки

Someone - Vanotek, Denitia
2 Die 4 - Tove Lo
In The Dark - Purple Disco Machine, Sophie and the Giants
#HABIBATI - Пошлая Молли, HOFMANNITA
ИСКАЛА - Земфира

Будьте первым кто оставит комментарий!